Tuesday 30 July 2013

You Will Laugh Till You Get A Stitch: Only In Nigeria

It is only In Nigeria you'll find a graduate of Mechanical Engineering doing his NYSC in a Police station.

It is only in Nigeria that one person is using Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once. You be Bill gate?? Abi na you invent internet?

It is only in Nigeria that you will see a graduate of law working as a generator repairer.

Na 4 only Naija, you go see madman dey control traffic, people wey their head correct dey obey...

Na 4 only Naija chemist, you go see puf-puf, chin-chin, dougnut, chewing stick, santana, etc inside him shop.

Na 4 only Naija, driver dey blow horn for traffic red light make e quick turn to Green.

Na 4 only Naija, wey you go see the president senior the country itself.

Na 4 only Naija, you go see advert from native doctor on how to make quick money.

Na 4 only Naija, you fit get aeroplane with 200 naira recharge card.

Na 4 only Naija, NEPA go give you light for one day in a month yet you pay bill of one month.

Na 4 Naija obituary postal dem go say "MAMA HAS RELOCATED".

 

No comments:

Post a Comment